Sunday 6 November 2016

Iyanya,Don-jazzy and Dr sid somthing else lyrics



INTRO
 It's Iyanya
VERSE 1 (DON JAZZY)
Up to something, no be small thing
Check my melody stop the dulling
Back to my baby, wait I'm coming
Me and Iyanya we up to something
Up to some boku, Richie Richie noni
Bigger than Mavin, no be forming
Dem dey feel me from Okokomaiko
Down to Asia, Kullu they're calling
If na for money, we get am plenty
Ask me for money whenever you see me
Una reason, when dey go dey feel me
And dem go dey twale, when dey see me for tv
CHORUS (DON JAZZY)
Ooh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
 Ooh oh oh, who give dem something wey dey make dem say
(IYANYA)
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never drop, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, wanne nwatago
VERSE 2 (IYANYA)
Some people just dey make mouth
For their money nah bundle
We no dey see am at all oo
We get mula, but we cant shout
Na why your baby dey call oo
No mercy, we still dey burning
We no dey force, we still running
We call shots, keep one hundred
And go tell your bank to come borrow money
And tell your sister to come jolly, yeh yeh
Don't **** if you ain't got money
Pay my dues, we only pay cash only
Out of the road, so we steping at the jet
Everybody feeling good, giving glory to the most high
 The money long, so we burn to the sundown
Na celebration, we dey pop the whole night
Some people dey just dey hate turn off we light
But you know for Mavin no shaking
CHORUS (DON JAZZY)
Ooh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
 Ooh oh oh, who give dem something wey dey make dem say
(IYANYA)
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never drop, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, wanne nwatago
VERSE 3 (DR SID)
No time for no dulling on the way up
Plenty dotti fit to cause you plenty hold up
As you can see Don Jazzy got me turned up
And nothing can stop me I'm all the way up
To Duban, I’d be running every city
All the fine girls, steady ringing on we celli
Hot stuff, na we "gbono feli feli
And if you hear the base, feel the *****
It's been a long time coming no be moi moi
When you hear the music keep trending, no be moi moi
 Money stacked up to the ceiling, no be moi moi
You making us our rules, when we dey spending no be moi moi
The people sweating, dey feel the heating
We in the kitchen, someting cooking
No baking soda, the game is over
We sitting on top wanne nwatago
CHORUS (DON JAZZY)
Ooh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
 Ooh oh oh, who give dem something wey dey make dem say
(IYANYA)
You know we get the master plan, to make the money pile up
Look what you made me do
You know say we never drop, we multiply
Look what you made me do
Up to something, no be small thing
Bank is calling, money piling
This na sure thing, we are balling
So exciting, wanne nwatago

No comments:

Post a Comment