Thursday 20 October 2016

2baba serious tinz


Feeling is always understanding
It’s always exploding
It’s always…

Ahh okay
You know as e dey be nah?
CareTake it again oh
Because them want to burst my brain oh
Tefa make we tell them this thing
No shaking

This is how we gain oh
This is not a game oh

Serious Tinz in life that we play with
Nobody wan come, nobody wan gaining
Serious Tinz in life that we play with
Nobody wan come, nobody wan gaining

But, every time, dem just dey complain about it
Nobody want…
This is why I just want to dey shout it
Shout it

Serious Tinz in life that we play with
Nobody wan come, nobody wan gaining
Serious Tinz in life that we play with
Nobody wan come, nobody wan gaining

Hey maka Chukwu maka o ginin?
I just dey use wetin my God gimme
I just dey use am to dey telling my story
Just dey tell them how I am making my money
Ha-la-wa-yi-yeh
Ha-la-wa-yi-yeh
Ha-la-wa-yi-yeh
Ha-la-wa-yi-yeh

Take it like that
Na so; okay
2Baba – Serious Tinz Lyrics

No comments:

Post a Comment