Friday 21 October 2016

Falz feat Chyn & Poe chardonnay




(Intro)
Bad guys
Classic
Ya hehehe
Yeh! oshe
Com’ on
Falz the bad guy is in the building
Go
Ladies and gentlemen – ha
These are mature music – ha
For 18 and above only
(Verse 1: Falz)
This is SS3 senior rap
Make my juniors bow
Still do this for the cake
Still do this for child
They say wey dem don blow they turn stupid and proud
I guess i’m stupid and proud
Tryna shoot for the cloud
Maybe i go hit the sun i’m big as Jupiter now
Awon temi shiri mi i still dey move with the crowd
Baby i go change your life if only you will allow
Cause you bad
You make ?? chook me like ow
Now we chilling at my my place
When i’m with you on the couch
When you go down
I’m liking what you do with your mouth
She say if i pay she move that boothy around
Lasgidi, money for hand and boothy for ground
Bring the shadoney joor, where the Rosay at
???
So don’t play smart, cause i be omo eko
tobawo ?? show you how e dey go
(Talk Break: Falz)
Hello Damsel
Wow This your appearance is looking so sumptious
Every time i do browse on net i come across ladies of your stature
But never in a real life scenario
I promise to
I don’t know, how could we met because i wish to be your sponsor
Anything you desire
what – is it Motor
Any kind of Product
Hello
(Verse 2: Falz)
They say what goes up will always come down
When we dey fly high and we never touch ground
Higher than a high Priest
Smoking on the high table
Tryna add more zero till uncountable
And this supermodel girls we dey give them time-table
???
Yea we tryna make cake we dey bake the flower
And we tryna stay on top like grace to power

No comments:

Post a Comment